I Don Notice Say Most Remote Jobs For Indeed/linkedin Na "USA Only" And E Dey Fr
01
I don notice say most remote jobs for Indeed/LinkedIn na "USA only" and e dey frustrate many of us for Naija.
For past 2 weeks, I don dey use one method to filter only jobs wey accept Nigerians - Customer Support, VA, Data Entry etc. Pay na $15-$30/hr.
I create small WhatsApp Channel where I dey share the ones I find daily (4 jobs per day). I no dey charge, na just to help.
If you dey interested, search for "Global Remote Jobs for Nigerians" for WhatsApp Channel list, you go see am. I go dey update am daily.
If you get better method wey you dey use take find remote jobs, make you share for comment make we all learn.
Thanks.
1 / 2
Read more at nairaland.com









