Pidgin Post - CCTV No be Thief Friend..

The Man No Know Say CCTV Dey Watch Am … na so e waka enter shop go thief, no sabi say CCTV dey shine eye for corner. As e thief finish, e go but street people later sit am down show am the video. As e see himself for screen, body begin shift like say the seat get needle. CCTV do em work, thief no fit talk again. If you be thief, abeg try check for CCTV First Before You Go Thief


Read more at stelladimokokorkus.com · by Stella Dimoko Korkus

0 Comments

Leave a Reply

You may also like

10 items